LYRICS: T Dollar – Nobody Ft. Seyi Vibez
T Dollar – Nobody Ft. Seyi Vibez LYRICS
INTRO
Eh…. Ah ah ah.
Oluwaloseyi o… Ah ah
T Dollar!!! yeh yeh yeh. Vibez
Olu ijo mimo wa gba mi olorun mi
VERSE 1
“T Dollar”
No matter how e be today, Tomorrow go dey
So brother malo gbagbe, Sha ma shé hustle go pay
Lojo kan dandan
“Seyi Vibez”
Eleda ba mi shey, Cause Family dey wait
Make my hustle dey pay, Make I go far away
HOOK
Baba na you be Alpha, Malo gbere mi ko ja
And you dey talk say I go shine
Ehn, to gun ban bo mio le sa rara o
CHORUS
Cause nobody wan suffer ah..
Me self wan chop life
I don try, I don try baba jowo
Nobody wan suffer ah…
Nobody wan suffer ah..
Me self wan chop life
I don try, I don try baba jowo
Me self wan chop life
POST-CHORUS
Niganiga!
Niganiga Ah Niganiga!
Niganiga Ah Niganiga! “I don try, I don try baba jowo”
Niganiga Ah Niganiga!
Niganiga Ah
Niganiga! “Nobody wan suffer ah..”
Niganiga Ah Niganiga! “Me self wan chop life”
Niganiga Ah Niganiga! “I don try, I don try baba jowo”
Niganiga Ah Niganiga!
Niganiga Ah
VERSE 2
“Seyi Vibez”
Oluwaloseyi o
Mambo, o ooh…, Lede Kenya iyen hello
Lambo, yellow, Good luck to all my fellows
It’s can only get better
Tana ayemi like UP NEPA yeh yeh
Oriburuku back to sender
Never come down say and say Never eh
Mambo, o ooh…, Lede Kenya iyen hello
Lambo, yellow, Good luck to all my fellows
“T Dollar”
Mota eja din din, I hawk plantain
But lojo kan Loma shey
Omo ope a debi to ma de
O di dan dan dan na o
HOOK
Baba na you be Alpha, Malo gbere mi ko ja
And you dey talk say I go shine
Ehn, to gun ban bo mio le sa rara o
CHORUS
Cause nobody wan suffer ah..
Me self wan chop life
I don try, I don try baba jowo
Nobody wan suffer ah…
Nobody wan suffer ah.. “Oluwaloseyi o”
Me self wan chop life
I don try, I don try baba jowo
Me self wan chop life
POST-CHORUS
Niganiga!
Niganiga Ah Niganiga!
Niganiga Ah Niganiga! “I don try, I don try baba jowo”
Niganiga Ah Niganiga!
Niganiga Ah
Niganiga! “Nobody wan suffer ah..”
Niganiga Ah Niganiga! “Me self wan chop life”
Niganiga Ah Niganiga! “I don try, I don try baba jowo”
Niganiga Ah Niganiga!
Niganiga Ah
AJE on the Mix
Moti Tera mose mi kin rere
Fawon to den duro de mi kin seke
Bami fowon loju or kin gbe sepe
Gbo adura mi iwo mo kepe
Moti Tera mose mi kin rere
Fawon to den duro de mi kin seke
Bami fowon loju or kin gbe sepe
Gbo adura mi iwo mo kepe