LYRICS: White Money – Selense
White Money – Selense LYRICS
INTRO
Oh iwao iwao…. Aye
Otamie mie, Otamie mie… Aye
Master! Oginidi, Chai!
VERSE 1
Wake up in the morning… Aye
You’re looking you don’t know what to do
The children dem a cry… eh
They’re crying because dem got no food o.
Man a don dey hustling o
Hustling to put food on the table
This is what I’m telling you… Aye
With God everything is able
PRE-CHORUS
If God dey, Life dey
If life dey, Hope dey
If hope dey, Money go dey
Nso o
If God dey, Life dey
If life dey, Hope dey
If hope dey, Money go dey
Nso o
CHORUS
We go dey selense, Dey selense
Dey sing Hallelu, Dey sing Hallelu
Nso
We go dey selense, Dey selense
Dey sing Hallelu, Dey sing Hallelu
Nso
POST-CHORUS
Nso eh… Nso eh…
Nso eh eh.. Nso
Nso eh… Nso eh…
Nso eh eh.. Nso
VERSE 2
You see my brother, You see my sister
This life wey you dey live today o
Some people dey suffer
Some people dey hunger
Some people never see food to chop o
You don Waka e no reach, Hustle e no fit
You kon dey sit down dey cry woyo woyo woyo
You don look up to the sky
Dey ask God why
All this things dey happen to me
PRE-CHORUS
If God dey, Life dey
If life dey, Hope dey
If hope dey, Money go dey
Nso o
If God dey, Life dey
If life dey, Hope dey
If hope dey, Money go dey
Nso o
CHORUS
We go dey selense, Dey selense
Dey sing Hallelu, Dey sing Hallelu
Nso
We go dey selense, Dey selense
Dey sing Hallelu, Dey sing Hallelu
Nso
POST-CHORUS
Nso eh… Nso eh…
Nso eh eh.. Nso
Nso eh… Nso eh…
Nso eh eh.. Nso
OUTRO
Soyanalo eh, Soyanalo eh, Soyanalo eh
So Chuku nalo Aye
Soyanalo eh, Soyanalo eh, “Mix Monster” Soyanalo eh, So Chuku nalo Aye
Go dey selense dey selense eh
dey selense eh, dey selense eh ah!
Oh my God Fiokee
Chai Master!!!
Listen & Download White Money – Selense Mp3 below